26 November 2026
before and after no pleas
she nor dey think again Wetin
I go give nor worry
a rolling stone gather
no moss make i nor
go decommission you Na
your job o always be
by me Use one thing
enter market funds me
e nor reach oba own
wetin be stand on
existing protocols I
leave my city I nor
get respect your imperfections
na be because say you
go drive people away
with strive unto perfection
touch me carefully I don
load am you nor fit alter
am no abbreviations address
me fully I dey forget
things o nor dull am o
that thing dey mad me
little strokes fell great
oaks disturbance dem nor Dey
quick dey see am first before
you realize am wrong perspective
you dey see the consequence
Some low ambitions motivate
me when you done you get
better understanding I Dey
reoccurring you know me no
hasty,factual? top dey lonely
na work o eyeing me continuously
reward na brief interruption
No time off head boy early morning
always on time midnight bus
him don reach brand artist
since small pikin eze weda
eze get sponsorship too many
cooks spoilt the broth time
is flying past money Na
time wey dey nor dey use
dem take they make capital b
blessed dey my way I for
slow the world for you tabula
rasa know book you can’t be
stingy its aridity for you
to undermine is an aberration
If one way block
another one go open
what is local here is
local everywhere this local
that local enemies I Jah
prepare for me table in
the presence of at the
back of brilliance is
intelligent you If you
sustain before we come
nobody go blame you put
it in me I would feel
fine a fool can only
give foolishness can
derail you the weight of
worth in people
I cant get past you I
want a bite of you don't
leave me without meaning it
takes my breath away to
see you walk past without
saying hi my life depends
on you being with me
even if the odds are contrary
it is worth taking risk
for you no one makes it
look good you need the
full view only me will
go the distance better
to run for you than to
run for anybody else